trybe records...el d e e e im'o take y'all to the roots on this one
VERSE 1
oh girl as I see you dey waka everybody dey look your baka dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something last time when you take my number you talk say you go holla but you put me on a long thing BRIDGE today na today you no go escape i go put you for corner Im ready for you today na today you no go escape mo ti ready la ti taa tan but before then CHORUS bosi gbangba ka jo bosi gbangba ka jo bosi gbangba ka jo ta ba she tan o bosi koro ka fo bosi koro ka fo bosi koro ka fo VERSE 2 o fi e sinu honda she omode ni e? I wonder sho fe wa hummer? fo lo yankee fun summer? eh,..on te brake instead ko wa, wa je cake mma toju e lo ti ti lai lai lai lai o (BRIDGE) (CHORUS) if na your wife make you hold am hold am if na your girlfriend hold am hold am if na somebody own o, touch am softly softly if na your wife make you hold am hold am if na your girlfriend hold am hold am if you see somebody with another man own, tell am say.. fi iyawo oni iyawo sile (2ce) fi iyawo oni iyawo sile (2ce) tell am say... fi iyawo oni iyawo sile (2ce) fi iyawo oni iyawo sile (2ce) (BRIDGE) (CHORUS) 2ce Thank you naija DJs for playing my song / eshe Thank you thank you, my love is too strong / mo wa dupe Thank you naija DJs for playing my song / eshe Thank you thank you, my love is too strong nitori pe.. even when i no dey there.. una dey play am mo rin irin ajo lo una still dey play am o even when i no dey there.. una dey play am mo rin irin ajo lo una still dey play am o this song is dedicated to every DJ that ever played my record in my presence, in my absence every TV station, every radio station and most especially the FANS who stay ever faithful ten years and Im still doing it its trybe records baby! (CHORUS) 2ce Oladele,...TKO,....el dee e e e e e e and to all y'all who thought I was done,.... Im just getting started